See wetin dey give people make dem chop for wedding

Dem say this wedding happen for TIV land say the bobo and the nnunu wey marry join bulletproof for the food wey they give people chop. ….
People come dey wonder why dem go give man this kain thing for wedding?
Dey come say na because say AIDS don full for TIV land na en make them give people bulletproof for the wedding, make people use am dey protect dem selve when AIDS shoot. Tiv na one kain land for Benue state.
#pigeonsunday
(shey I try)
Hehehehe…which kind one be this one.. Person have sha see something
glowyshoe.blogspot.com
That wedding will be the talk of the town for a long time to come.
after eating you go and shagg! hahahahah