Drake don sing en own Ojuelegba wey wizkid sing ( come hear am)
Drake don do en own Ojuelegba song wey whizkid sing Drake wey talk for en instagram say de song scatter en head, like the song die come call wizkid say mek dem mix am say de song sweet well, Scepta the guy wey play the song for Drake follow join for the song
But come ooo, wetin concern fella and Micheal Jackson ?
#pigeonsunday
you try<but cant open it